Friday 11 April 2014

Tonto Dikeh implies she doesn't have worthy siblings...

I know say i no too sabi oh but from Wetin i dey see e b like say Tonto dikeh dey try reason us say she no get family/sibling based on d tweet wey she send and d picture wey follow am....

Well i no know her story  or why she talk Wetin she just talk but seriously sha e no make sense...

No comments:

Post a Comment