Friday 11 April 2014

Nigerian govt dey vex over d mugabe comment

Nigerian govt don come out to talk sat dem no like d comment wey president of zimbabwe (robert mugabe) bin make, wey him talk say nigeria na corrupt country.

And them don call on d zimbabwean envoy stanley kunjeku to lodge their protest formally.

Reports wey we dey hear talk say Mugabe bin make dis comment about nigerians wen him bin host him service Chiefs dem during him birthday...

Na wah for d guy sha.....

No comments:

Post a Comment